Warri no dey carry last sha, very funny version....don't know if it's real...
Sample version:
ENG:- As it is written in the Bible.
WARRI:-As dem yan for Bible.
ENG:- Jesus entered d boat wit his disciples.
WARRI:- Bros J cum enta canoe wit him padi dem.
ENG:- As d boat was sailing, there was a great storm.
WARRI:- As d canoe dey move, na im yawa cum gas.
ENG:- The storm was so great dat it was like a
whirlwind.
WARRI:- As d yawa dey gas na im kasala burst join.
ENG:- The disciples became so afraid dat dey
shouted
Master! Master!!
WARRI:- Na im liver fail him padi dem, na im dey
begin
dey hala...Bros eh! Bros eh!!
ENG:- Jesus got up ND calmed down d wind.
WARRI:-Na so Bros J gt up com arrange d mata.
ENG:-He turned to his disciples ND said, oh ye wit
little
faith.
WARRI:- Na im Bros J com look him padi dem shake
him head, com provoke...“O BOI UNA FALL MY
HAND".
ENG:- The disciples replied nd said “WAT MANNER
OF
MAN IS THIS? "
WARRI:- him padi dem com hala “SHOOO...Bros J,
which levels naa? U be winsh???.......
No comments:
Post a Comment